Likes - Ko Break
Description
Intro:
JFY!!!! JFY....da'don (JFY_DA'DON) ... Gidigba o silekun... (Maa lo gok e) ...
CNN lo ni breaking news...
This is multi-conceptual...
(CHORUS)
Lyrical were da Grin was the CEO..... (ko break)
Won l'omo olopa ni, him papa na DPO ..... (ko break)
Won ni baba de tun maa shayo gan... (ko break)
Gegemu plus baron, walahai, e maa yo gan... (ko break)
Won ni industry de ti wa d'abara wo... (ko break)
Èmi Da'DON de ti wa lo f'igara gbori wo... (ko break)
That one no be news jor.... (ko break)
Oya, tell us what is new jor... (ko break)
(RAP) :
I'm into real stuff, Zinedine Zidane
Organic about cool stuff,
Iodomethane
Sometimes I go nawti, Mr olu maintain
Èmi Jara mi gidi, MI o kin seyan te le tame
Industry gbalejo, mo f'igara gbori wo
Dagrin ti lo bai ,ibile o fi be real mo
Shout out s'awon ibile ton si wa
I'm talking of the real ones
Cos everything is now fake, even Madrid o real mo
I copy no one, I just dey do my thing o
Believe in my dream, encouraged by tino
Awon temi strong gan, no go dare my team o
L'odo Awon eleyi , Gegemu is just like teem o
Èmi Da'DON - irumole rapper to le mu twenty baron
WA, no go dey yarn me news say dog dey tackle lion
Da'DON taking the industry by storm, that's the breaking news
Awa eleyi o tele ofin mo, we've been breaking rules
(chorus) :
1960 Nigeria became independent
For naija, 60yrs old still dey dependent?
Naira to dollar dey rise like say na ofada
G. O get private jet, church members no get okada
Government no pay salary, church still dey collect he?
As e tough reach, my padi girlfriend no get tight
That one no be news jor, oya tell us what is new jor
(RAP) :
Walahai, politicians are the same
Power don change, buh the story is the same
How can we vote you in power and you'll be looting our treasury, ogbeni , are you insane? (ko break)
I hear say 7 ian pastors dey for forbes' list
Internationally, Nigeria dey for fraud list
Poverty dey carry church members up like say na forklift
Won se ni foju WA gbole, why we no go enter Mop list?
Okay! His excellency, ki lo wa ?
Seb'ele maa fun WA nise to ma maa mowo wa
We no be small pikin , e ye maa Bobo wa
You plan for your belly, not for the common man!!!
Free education for us all... (ko break)
Boys been dey Hustle 24/7 (no break)
And ur convoy's as long as 21 days marathon fasting (no break)
(CHORUS) :
Your girlfriend is cheating on you
And her marle talk say she no go fit marry you
You buy her skirt, na another man dey off am
Him dey active but he dey claim offline
He talk say na you be him only spouse
But he don already get two pikin for house
That one no be news jor
Oya tell us what is new jor
(RAP)
you want him to be your father and your mother
My sister, just gba wipe you are an orphan
You are claiming to be a Virgin but you fe-jin (so da?)
O to ge lapa bole but you still want to lean on his (shoulder)
You never marry after 6yrs wey him give you ring
Oshey white gandalf... Lord of the rings
You say make him promise you, you no fit promise am
You dey monitor am like DELL , which kain rubbish (ahn)?
You dey play all the guys like say you be Ronaldo
Tiwa, which kain savage be this? EMINADO
because I blow one girl, you say èmi naa a do
Aimeye nkan toju ri, e shut up temi ba n fo
Girlfriend get belle ,you know wetin come happen
Na him oga solo come say:
I no , she no , belle come, how come?
I come sayyyyyyyy
(CHORUS)
Bawo ni maria se bi Jesu? (ko break)
Ata lo wa 'nu pepper soup (ko break)
P'ororo lo fin se margarine
Na ororo dey for sardine
I'm going lame on this song
I'm getting fame on this song
That one no be news jor
Oya tell us what is new jor
(OUTRO)
JFY_DA'DON
Gidigba o silekun
Maa lo gok e
If anybody tell you anything wey no new, just tell am say
Ko break.. Ko break.... Ko break
Tino... Ramate

Share
Mention
Update Required
To play the media you will need to either update your browser to a recent version or update your Flash plugin.