Description
Ogo-j Prek-G...
Onyempiakasi...
Thinhahn! Onye na-ekum?
Let me feel the beat
Chorus:
Dem say I rugged I'm a swagger dem me garazanga.
You no fit enter me easily like hill garizinga.
Garazanga dance is not a lullaby its full of ginger, so everybody put your swags on ready to dance garazanga
Gara, oya zanga hahn! (ijo garazanga)
Make you gara, make you zanga guys (ijo garazanga)
Oya gara, mgwa zanga-banu (ijo garazanga)
My guys garazanga dance gon gon lo'n pe ni ijo swagger..damn it.
Verse 1:
Killing beat always
Making pair all the way
I'm keeping keeping moving on no one blocking me like on the railway
Feel like it doesn't matter, live like iganwu tataa, feel like akuna be feeling like ma, feel like akuna matata. Back in days na patchy-patchy, dem no dey take me like nnwa. But now from downtown to uptown, people just dey follow nnwa. Every club and corner dem dey play, dj dey scratch for nnwa. Even the girls dey breakup with their guys, just to be with nnwa. We dey happy foes dey sadi, dem chop yam we eat saladi. All the time we chopping life dem dey talk e no concerni, any adugbo wey we land olosho dem must come around, I dey ma side and you wan try me and if you start am we go fight.
Enwekwam ndidi kam buzi job iko gi julana agam agbaghalu. A wicked man shall not go unpublished, enyi ilusakwam igaghiu anafelu. Fa si nam bukwa oke alusi so mu ka anakpolu isiana mu ka anaefenu, mana okwa olisa nyerem okwa na-echekwam, a apple anyia okakwa mma na-izelum.
Repeat chorus:
Verse 2:
I just dey see dem leave dem, for their mind I no fit beat dem. Dem tell me lies I go gree for my mind I no believe dem. Girls dey shake their for my front I do like say I no see dem. Mey dem no go do me wetin Eve do Adam in garden of Eden.
This is no more faraway so my guy malo farawe. First of all you give me pair before I hear wha you got to say. Now i'm having better day back in days was a shatter day, you get ready before you me for show money is adequate. Hapukwa ndiasili fa kuba, madu ka anaya ma ya diba, gwakwa ndialaa fa alu puo n'uzo na king of garazanga na-a. Do garazanga on a regular, do am as you dey do your concubine, baba olowo dey gara poorman dey zanga so this my dance no get partial. Olosho oya gentle gentle, awon boys gentle gentle, Jay pumping you gentle, ladies and gentlemen gentle gentle. Me sef I dey gentle gentle, dey make you dey feel the gbedu, dey take am jejelly nwayolly like go-slow gentle gentle..
Repeat chorus twice

Release date
October 01, 2017
October 01, 2017
Share
Mention
Update Required
To play the media you will need to either update your browser to a recent version or update your Flash plugin.